Are you an artist? Make the most of your lyrics with Musixmatch Pro!

Standing Ovation (feat. Olamide)

Add translation
Share
Verified by Community
25 contributions
11 months ago
Translations
French
Afrikaans

Lyrics of Standing Ovation (feat. Olamide) by Tiwa Savage,Olamide

It a brand new dance my people
This na new dimension
No dey dull your self
You better tune into the station
When the boss dey yarn
You gat to pay all your attention
Tell everybody say your boo
Is back from her vacation
If you wan retire make you come
Collect your pension
Cause i dey come with fire
You know i don′t need to mention
Anything wey them do
They no fit make me change formation
As i bring this gyration
Omo see standing ova...
My oh my oh mine
Please tell me why oh why
They say they want more
They can't get enough
They wanna go crazy like before
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Hol′up oga chairman oh
Akpako yehn sha malo
When we put it down and low
Eni duro wo tan, rara no
IYe! Ko si ewu loko longe
Longe fun rarai, ewu
Ema lo mu eran elede
Ke fi se obe insiewu
Awon omomi n'sale eko
Wantin ya'ngosi fun soko-to ah
Wan ki gan sako-to
Jaypoem.blogspot.com
Bose jo shoki lo′n jo azonto
Oya shakiti bobo
Kini bolo, keji bolo pan bolo
Two bolo, one bo noni
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Yeah oh yeah
Ata to iyo dun, s′oko yokoto
Awon omo lepa shandi ati awon roboto
Them boogie down to the rhythm
Wan foh rohgohtoh
Tiwa savage oga madam oya demo lo
Oshey oshey baddo sneh
Ati bere gan dem they fear
See as people dey feel us sneh
Spending money like we don't care
Oluwa lon se money na God dey bless us oh
Are you not entertained, simple yes or no
My oh my oh mine
Please tell me why oh why
They say they want more
They can′t get enough
They wanna go crazy like before
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Jaypoem.blogspot.com
Writer(s): Tiwa Savage, Michael Ajereh

Contribute

To-do

Structure Tag
Identify the song's sections

Completed

Lyrics
Verified by Community
Performers Tag
Identify who's singing what

Contributions

Last edit 11 months ago
Show 25 contributors
Are you an artist? Distribute your lyrics!
Take full control of your lyrics. Curate, sync, and distribute your lyrics on Spotify, Apple Music, and more.
Explore Musixmatch Pro