verse
Nothing they'll fit do us
You see tell me now where them dey
When I dey sing for choir
Bad mind tryna take control of me
But omo devil is a liar...
And that's why me and my homies we roll
That nobody fit to come disturb me for real
verse
Still relevant like blackberry charger
Now you can't take badman fit your maga
Tell me what ya friends what ya smoke with
Them kill up with the person send your mama roses
You see a man face but never know him motive
That's why you learn to never ever show emotions
If dem be dey with their GAll the things wey we dey see
Back then when we be small pikin
Na my niggas from the start
chorus
Ta ba ri rawa o eh, amorawa
Ta ba ri rawa o o, amorawa
Kill them with the rhythm that's all they need
Yes yes yes yes I believe
Ever praying for the better
Cause it's all we need yea
Oh my brother omo na God we need
As long as we got air we breath yea
All i need... all we need
Ta ba ri rawa o o, amorawa
Oda na, hey je n r'owo e lo
Hey je n r'owo e lo ke eh
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Oluwatobi Wande Ojosipe, Kayode Anibaba, Eric Isaac Utere