Erigga all song notime na to dey kpo dey go lyrics

Get lyrics of Erigga all song notime na to dey kpo dey go song you love. List contains Erigga all song notime na to dey kpo dey go song lyrics of older one songs and hot new releases. Get known every word of your favorite song or start your own karaoke party tonight :-).


Erigga - Outro (Wrong Advice) Lyrics
Type song title, artist or lyrics ... Carry ur Kpo smoke your Igbo from Monday to Thursday Life fast why nor slow am with some codein trips Blow all your money on crack and some mugada cheeks Oghene Forbid mehn na which kind rap be this Human being open him mouth Dey yan like Cli_to_ris Later them go say na Erigga dey spoil the kids Even me nor ...
ERIGGA - BIG LYRICS
ofurukpe ngahahai'm sorryits Erigga paper boy emirates empirewarri how farGoldberg nor be cold potas i dey come make rappers go buckle (straight up)or go obalende go hustlena Erigga you dey smell nor be home troubleRappers wan follow me do, see dem okpey
Erigga feat. Nosa - Glory (The Genesis) Lyrics
Abeg It's paper boy ah How e be A trip to the south men Na giro matter If I tell you my life How i take reach You no go believe Who dey there abeg bring chair One polo one jean Rotten palm sleepers 12yrs old I don stop to dey sleep house Ring the bell 12 'O' clock suppose to be break in time But wit me and gal wey omo Na taking time Tear people school bag Remove their belonging Big down I don ...
Erigga feat. Graham D - Kettle (The Story of Okiemute ...
Ah nor fit yarn am, So ah gats put, ah gats express am through music you understand About my guy Okiemute Okiemute say like this he wan go join HK For Accra nothing dey him hand only 10k Eribaba believe me ah nor be JK Before ah waka we fit gather smoke your SK As we dey smoke ah tell am say na Akanuche E work for me nor mean say e go work for ...
Found 4 lyrics.

Recent lyrics