Are you an artist? Make the most of your lyrics with Musixmatch Pro!
Add translation
Share
Verified by Curator
11 contributions
over 1 year ago
Translations
French

Lyrics of Marry by DJ Neptune,Mr Eazi

verse

Forget what they do, forget what they say
Baby baby oh you're wonderful to me
What you dey do for here
We for take you to church
If you be Muslim
We for take you to the mosque

pre-chorus

The Things you do
The things you say

chorus

Baby baby oh you for show me the way
E be you I dey love oh what else can I say
If E be only you I want, Baby we must to marry
Today today, baby we must to marry

chorus

Forget wetin they say, Baby we must to marry
'Cause I no dey want tomorrow, Baby we must to marry
We must to marry
We must to marry
We must to marry
We must to marry

verse

First day wey I see you
I know it is you oh
No need to look around the world it is you oh
No need to look around the world it is you oh
First day wey I see you
I know it is you oh
No need to look around the world it is you oh
No need to look around the world

pre-chorus

'Cause you dey give me joy give me joy give me joy
Baby you dey give love give me love give me love
Baby you dey give me joy give me joy give me joy
Baby we go go on and on and on and on and on

chorus

E be only you I want, Baby we must to marry
Today today, baby we must to marry
Forget wetin they say, Baby we must to marry
'Cause I no dey want tomorrow, Baby we must to marry
We must to marry
We must to marry
We must to marry
We must to marry
Writer(s): Jonas Jeberg, Jason Desrouleaux, Andrew Marvel, Marlin Bonds

Contribute

To-do

Performers Tag
Identify who's singing what

Completed

Lyrics
Verified by Curator
Structure Tag
Identify the song's sections

Contributions

Last edit over 1 year ago
Marry
Marry
Single • 2016 • 1 track
1
Marry
DJ Neptune, Mr Eazi
Are you an artist? Distribute your lyrics!
Take full control of your lyrics. Curate, sync, and distribute your lyrics on Spotify, Apple Music, and more.
Explore Musixmatch Pro