Are you an artist? Make the most of your lyrics with Musixmatch Pro!
These Lyrics are yet to be verified
18 contributions
almost 8 years ago
Translations

Lyrics of Na God by Duncan Mighty

intro

Wene Mighty
It's another hot one
Wene mighty lei
You you you you...

chorus

No matter what you do. No be everybody we go like you
Even if you be the world's best some people go de call you oluku
...call you oluku
But I know say who Chineke don bless no man can curse
...no man no man
I no need to rush, rush
Cuz I de tek am by force, force
Omo nobody can stop o, stop o
Omo na God, na God na God...
You you you you...
Nanannananana...

verse

So many know me as otu badu ...otu badu
Wetin Baba God do for me, I de shine no be iche badu
Some people go de binu for yo
At the same time go dey jolly wit you
I wonder why this life na your paddy be the person we go spoil your day
No happy to dey see your face
I wonder why dem forget say: Ihe etinyere gi bu agu na onu
Something we dey for God hand eh

verse

Ekwensu aga emetu ya aka?
No way
Onye iro aga emetu ya aka?
No way
O no O no O no I say...

chorus

Woaaaahhh wana wana o
My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh
Gbalagala O
Yeaahh, na na na na na na na, thank the lord o
O-o-o-, na-na-a, o-o-o-
Mek you live am for God eh, show it to God eh
Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, you you you
A na na na na na na

chorus

No matter what you do. No be everybody we go like you
Even if you be the world's best some people go de call you oluku
...call you oluku
But I know say who Chineke don bless no man can curse
...no man no man
I no need to rush, rush
Cuz I de tek am by force, force
Omo nobody can stop o, stop o
Omo na God, na God na God...
You you you you...
Nanannananana...

verse

So when things fall apart, and for the center sey e no go fit hold
Olikwa dem wish you go down, dem never know the plan of the lord
My broda neva neva mind dem. U betta neva neva mind dem
We are gonna conquer, whether na for hunger
I no go surrender, cuz I know jehovah
Alpha and Omega
If I call him Allah, Him go give me power, wey go mek me hamma
I go tuwara ya mma mma
Si ya na' omela
He's my defender

chorus

Oooooo
Woaaaahhh wana wana o
My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh
Gbalagala O
Yeaahh, na na na na na na na, I thank the lord o
O-o-o-, na-na-a, o-o-o-
Mek you live am for God o, show it to God o
Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, you you you

verse

A na na na na na na
O boy na ma broma is the best
Ona maruna wene mighty
So put your best in what you're doing
Mek you no despise your little beggining
If you think say na left dem go fail you
If you think say na right dem go laugh you

verse

When you turn around... dem go gbalaga
Betta put your head down–oooo
And look up to the sky yeaaaa

chorus

And pray to God to help you now
Woaaaahhh wana wana o
My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh
Gbalagala O
Yeaahh, na na na na na na na, thank the lord o
O-o-o-, na-na-a, o-o-o-
Mek you live am for God eh, show it to God eh
Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, you you you

chorus

A na na na na na na
No matter what you do. No be everybody we go like you
Even if you be the world's best some people go de call you oluku
...call you oluku
But I know say who Chineke don bless no man can curse
...no man no man
I no need to rush, rush
Cuz I de tek am by force, force
Omo nobody can stop o, stop o
Omo na God, na God na God...
You you you you...
Nanannananana...
Right about now, Kunsi I and I
A me man, holy man and bad man
Duncan Mighty sekkle down wit da metal dance
Una lekwu una want so
Una don't know?
A Duncan Mighty production
Cool
Yayow, watcha, it's a Port Harcourt west song...
Writer(s): Duncan Wene Mighty Okechukwu

Contribute

To-do

Performers Tag
Identify who's singing what

Completed

Lyrics
Lyrics in time with music
Structure Tag
Identify the song's sections

Credits

This song has no credits yet

Contributions

Last edit almost 8 years ago
Show 18 contributors
Are you an artist? Distribute your lyrics!
Take full control of your lyrics. Curate, sync, and distribute your lyrics on Spotify, Apple Music, and more.
Explore Musixmatch Pro