Are you an artist? Make the most of your lyrics with Musixmatch Pro!
Add translation
Share
Verified by Curator
29 contributions
about 4 years ago
Translations

Lyrics of Reggae Blues by Harry Song,Olamide,KCee

After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, Bae boo
′Cause even your boo get a boo
A boo, a boo
Share the Gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They groove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o pop champagne oh ah ah
Bobo see baddo wey dem dey boo
Dey boo, dey boo
He don turn Amokachi the bull
The bull, the bull
See money for floor like swimming pool
The pool, the pool
Eh dey gimme wings like Redi bull
The bull, the bull
Baby anything you want make I do
I do, I do
I no be tiger back to my bull
My bull, my bull
Oya now, our master oh
E dey gbadun oh
If your body touch omoge she go get belle
Jesu
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, Bae boo
'Cause even your boo get a boo
A boo, a boo
Share the Gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They groove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o pop champagne oh ah ah
Ladies call me talk and do
I talk, I do
′Cause I no dey for Cock and bull
The bull, the bull
Dance for reggae, dance my blues
The blues, the blues
Na turn by turn life dey do
Dey do, dey do
Oya my madam
Dance for me my madam
I like how you gbalam
I'll spray you many dollar eh
Oya my madam, dance for me my madam
I like how you gbalam
I'll spray you many dollar eh
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, Bae boo
′Cause even your boo get a boo
A boo, a boo
Share the Gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They groove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o pop champagne oh ah ah
Baby say I′m more than good
His good, his good
Na me dey put am in the mood oh
In mood, in mood
Baby come over my place oh
My place, my place
Make you dance the reggae, dance the blues
The blues, the blues
If you give am to me I go take am
Take am
I like the way you dey shake am
Shake am
Call me daddy, I go call you mummy ooh
I like the way you dey take am
Take am
Na only you wey no dey fake am
Fake am
I call you mummy
Just call me daddy oh, daddy
Because
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, Bae boo
'Cause even your boo get a boo
A boo, a boo
Share the Gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They groove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o pop champagne oh ah ah
No go think am, na dollar we spend no be cefa
Ah ah
Na enjoyment I dey, ′cause me no come this life to suffer
Eh eh
Enugu girls dem like to do
To do, to do
As long as you get money to boost
To boost, to boost
Baby your baka big like Toolz
Like Toolz, like Toolz
Follow me come and pay your dues
Your dues, your dues
I know that you're feeling the nigga oh
Nigga oh
And na my money, you feeling the nikka oh
Nikka oh, Nikka Tinini Tanana nita
Sapala biko ntaa
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, Bae boo
Even your boo get a boo
A boo, a boo
Share the Gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They groove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o pop champagne oh ah ah
Writer(s): Harrison Okiri

Contribute

To-do

Structure Tag
Identify the song's sections

Completed

Lyrics
Verified by Curator
Performers Tag
Identify who's singing what

Contributions

Last edit about 4 years ago
Show 29 contributors
Reggae Blues
Reggae Blues
Album • 2015 • 2 tracks
2
Reggae Blues
Harry Song, Olamide, KCee
Are you an artist? Distribute your lyrics!
Take full control of your lyrics. Curate, sync, and distribute your lyrics on Spotify, Apple Music, and more.
Explore Musixmatch Pro