chorus
Ladies and Gentlemen, gossip dey for town
(Dem say) Dem say, bebebe don get another writer
(Dem say) Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey
(Dem say) Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna
No wonder, the boy don dey selense, (selense oh, se)
Mtcheww, sister abeg Selense โ Selense oh, se
Dem say President na him dey call him phone, (selense oh, se)
Even the Mercedes no be bullet proof, (selense oh, se)
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, (selense oh, se)
verse
Dem say radio don dey talk am โ selense oh, se
Dem say Basket Mouth and AY no 'gree sign am โ selense oh, se
Dem say Paul Okoye swear say he go kill am โ selense oh, se
Ah brother! what about Tiwa? โ selense, se
Shey Wizzy Weasel finish work for Manya? โ selense oh, se
And na me and 2-face na hin dey for rumours wey dem โ selense, se
But na who kon marry Mama Cass? โ selense, se
chorus
Ladies and Gentlemen, gossip dey for town, selense โ se
Dem say, bebebe don't get another writer, selense โ se
Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey, selense โ se
Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna, selense โ se
No wonder, the boy don dey selense, (Selense oh, se)
Mtcheww, sister abeg Selense โ Selense oh, se
Dem say President na him dey call him phone, selense oh, se
Even the Mercedes no be bullet proof, selense oh, se
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, selense oh, se
verse
Because I leave, dem want to finish me, (dem say)
You people, I swear to man na God go punish, (dem say)
If the shirt is fake, blame it on the stylist, (dem say)
Kiss Daniel is a musician, am not a stylist
For this Industry, na me be greatest, (selense)
Harrysong dey try, but himself know Baba na madest, (selense)
Weytin happen if i like Chidinma?
chorus
Ladies and Gentlemen, gossip dey for town, (selense โ se)
Dem say, bebebe don get another writer, (selense โ se)
Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey, (selense โ se)
Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna, (selense โ se)
No wonder, the boy don dey selense, โ (selense oh, se)
Mtcheww, sister abeg Selense, โ (Selense oh, se)
Dem say President na him dey call him phone, (selense oh, se)
Even the Mercedes no be bullet proof, (selense oh, se)
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, (selense oh, se)
verse
Dem say Tiwa Savage don dey kiss wizzy oh, (selense โ se)
Don Jazzy slack, Linda marry (selense oh, se)
Na swear kill MMM Founder oh, (selense โ se)
Pharaoh, let my people go โ oh oh oh oh
They don dey run their mouth oh
They don kolomala, dey round the round about
Ih yo ko ko oh Ih yo ko ko ko
verse
Ih ye Ih ye, a little piece of advice for boy Kiss, (selense oh, se)
Respect my experience, don't be childish, (selense oh, se)
'Cause the older the wine oh, selense
The stronger the wine oh, selense
So humble yourself oh, selense
Eh He just dey start oh eh
chorus
No wonder, the boy don dey Selense, (selense โ se)
Mtcheww, sister abeg Selense, (selense โ se)
Dem say President na him dey call him phone, (selense oh, se)
Even the Mercedes no be bullet proof, (selense oh, se)
Na so them say concert no go full oh oh ohh, (selense โ se)
Writer(s): Ayoleyi Hanniel Solomon, Tare Harry Okiri, Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, Oliver Jessy Eze