I no like this your touching body
′Cause you know say my mama no like am
I no want this your touching body
'Cause you know say my papa no like am
I get this friend wey me get from Calabar
Come to think she be my personal person
But anytime wey she come around
She get this feeling wey dey do me like fever
And when she dance with my mezebu
E dey do me like say na for bania
Me like how she play the bassline
It makes me sing ooh la la la
The way she move, the way she dance
It makes me sing ooh la la la
But mummy come back, she ah jump
Daddy come too, me I froze
And when they ask me, it wasn′t me
I no like this your touching body
'Cause you know say my mama no like am
I no want this your touching body
′Cause you know say my papa no like am
Oh na na na na, na na na na na na na
Oh na na na na, na na na na na na na
Oh na na na na, na na na na na na na
Oh na na na na, na na na na na na na
Me like how she play the bassline
It makes me sing ooh la la la
The way she move, the way she dance
It makes me sing ooh la la la
But mummy come back, she ah jump
Daddy come too, me I froze
And when they ask me, it wasn′t me
I no like this your touching body
′Cause you know say my mama no like am
I no want this your touching body
'Cause you know say my papa no like am
Oh na na na na, na na na na na na na
Oh na na na na, na na na na na na na
Oh na na na na, na na na na na na na
Oh na na na na, na na na na na na na
Maka ihe ine me bu spiritual healing
′Cause if you try I go do you many things
If you dey doubt me, no try me
'Cause if you try I go do you many things
Me like how she play the bassline
It makes me sing ooh la la la
The way she move, the way she dance
It makes me sing ooh la la la
But mummy come back, she ah jump
Daddy come too, me I froze
And when they ask me, it wasn′t me
I no like this your touching body
'Cause you know say my mama no like am
I no want this your touching body
′Cause you know say my papa no like am
Oh na na na na, na na na na na na na
Oh na na na na, na na na na na na na
Oh na na na na, na na na na na na na
Oh na na na na, na na na na na na na