Are you an artist? Make the most of your lyrics with Musixmatch Pro!
Add translation
Share
Verified by Curator
14 contributions
over 1 year ago
Translations
French

Lyrics of Good Time by Kizz Daniel

intro

Yaga
Holy
Holy
Nobody holy
Yeah yeah
Hun, hun

chorus

Eh eh eh eh eh eh
Omo I hold o
Ah ah ah ah ah ahn
You know, you know
Shey you know
Eh eh eh eh eh eh
Omo I hold o
Ah ah ah ah ah ahn
Shey you know

verse

Girl you bad like that oh
You make Wizzy baby wan mad for your yansh like that oh, like that o
You dope pass crack oh
I surrender my whole life you know oh
Baby

pre-chorus

Hope I don't kolobi you eh
Hope I don't kolobi oh yeah
Iyawo mi gan be ni le o eh
Iyawo mi gan be ni le o yeah
Had such a long day
Had such a long day baby
Iyawo mi gan be ni le o eh
Just wanna have a good time

chorus

Eh eh eh eh eh еh
Omo I hold o
Ah ah ah ah ah ahn
Mujo, mujo
Shey you know
Eh eh eh еh eh eh
Omo I hold o
Ah ah ah ah ah ahn
Just wanna have a good time

verse

Ya
Baby take my time e oh
My money pass their money oh
Like Wande Coal tell you oh
Omo pupo wa mi oh
My girlie too fine eh girl
Baby take my rollie oh
Uhn won wa mi eh
Omo pupo wa mi oh
Yeah yeah

pre-chorus

Hope I don't kolobi you eh (hope I don't kolobi you yeah)
Iyawo mi gan be ni le o eh (iyawo mi gan be ni le o eh)
Had such a long day baby (had such a long day baby)
Iyawo mi gan be ni le o eh
Just wanna have a good time

chorus

Eh eh eh eh eh eh
Omo I hold gan
Ah ah ah ah ah ahn
Shey you know
Eh eh eh eh eh eh
Omo I hold o gan
Ah ah ah ah ah ahn
Just wanna have a good time

hook

Girl you bad like that oh
You make bad boy Wizzy mad for your back like that
I say you bad oh
You dope pass crack oh
I'll surrender my mulla if you know what I mean
Wagba

outro

Emperor Geezy
Gbetiti, I don craze
G-Worldwide
Respect, one love
One love, one love
(D-D-DJ Coublon)
Wizzy Wizzy
Kiss Daniel
Dey kiss the girls na
Writer(s): Ayodeji Ibrahim Balogun

Contribute

To-do

Performers Tag
Identify who's singing what

Completed

Lyrics
Verified by Curator
Structure Tag
Identify the song's sections

Contributions

Last edit over 1 year ago
Show 14 contributors
Are you an artist? Distribute your lyrics!
Take full control of your lyrics. Curate, sync, and distribute your lyrics on Spotify, Apple Music, and more.
Explore Musixmatch Pro