Are you an artist? Make the most of your lyrics with Musixmatch Pro!

Anything for Your Boy

Add translation
Share
These Lyrics are yet to be verified
0 contributions
almost 8 years ago
Translations

Lyrics of Anything for Your Boy by TR

Anything you wan give me?
Is there anything you wan give me?
Baby ogini? T.r
Anything for your boy? again o
Oga mi anything for your boy?
Anything for your boy6
Fine girl anything for your boy?
I plan to take over
The skills na leg over
The ladies them bend over
Like say na hangover
They see me for range rover
They tell me to pull over
Ogbeni your license your
Arguing for wetin you carry
Like armed robber.wait
No give me dat bull shit abeg
Oga police!
Mr boys are not smiling abi you
No notice if na tax u dey tax
Make you no embarass me
Ladies see me for street them dey
Hail me like taxi... taxi
Anything for your boy?
She say na cold weather
Say make i come over
Make i hit am like mayweather
I tell am like game over
She tell me to change over
Like say na up Nepa
I got my mikano dont bother to say no
Am covered like like umbrella
Eehzzzzz
Dont give me that bullshit abeg
Sister Doris
Mr boys are not smiling abi you no notice
If na tax you dey tax make you no embarass me
Ladies see me for street they dey hail me like
Taxi... taxi
If na ball we ball o
We balling together
See the more the merry o
Help your brother
If na ball we ball o
We balling together
See the more the merry o
Hell your brother so i sayyyyy
Anything for your boy?
Oga mi anything for your boy
Fine girl anything for your boy
Anything for your girl?
I dey ask anything for your girl?
Anything for the girls?
I like Ferraris, bugattis, mercedes
Givenchy, properties Roliesss
Sto
End.
Writer(s): Terry Terhemba Madaki

Contribute

To-do

Structure Tag
Identify the song's sections

Completed

Lyrics
Lyrics in time with music
Performers Tag
Identify who's singing what

Credits

This song has no credits yet
Are you an artist? Distribute your lyrics!
Take full control of your lyrics. Curate, sync, and distribute your lyrics on Spotify, Apple Music, and more.
Explore Musixmatch Pro